Lyrics: Kizz Daniel – Jaho - 64Vibes.com | Naija Online Music Radio

Breaking

Post Top Ad

https://www.thenetnaija.com/images/sp-images/2020/05/deb269fd1b30cee9d410f9081f93b0f8.gif

Monday, December 16, 2019

Lyrics: Kizz Daniel – Jaho


Vado D Great, Kizz Daniel come through with his highly anticipated single titled ‘Jaho‘; a follow-up to the visual for “Pak N Go“.
In particular, ‘Jaho‘ serves as Kizz Daniel’s Christmas gift to his fans. With production credit from hit-maker, DJ Coublon.

RELATED: Kizz Daniel – Pah Poh

Moreover, Kizz Daniel has commenced work on his upcoming project expected sometime next year.
Listen on >> Itunes << >> Audiomack <<
Listen and share your thoughts below:





LYRICS

[Intro]
Vado
DJ Coublon
Krrii
Jaho jaho
Jaho jaho

[Verse 1]
You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo Oluwa lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de

[Verse 2]
If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are

When dem say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give you fake sweetheart

[Pre Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo o
Oro mi lowo Oluwa lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus/Outro]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Jaho jaho
Jaho jaho o

Na me dey mix and master
The End!!!
Thanks for checking out Lyrics on Naijaloaded, We so much Appreciate you.
Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE
We ❤ you

No comments:

Post a Comment

Post Top Ad

Responsive Ads Here